Erigga – Perfect Timing ft. JeriQ Lyrics

Outstanding Nigerian rapper and music composer, Erigga has officially unleashed the lyrics to his previously discharged single which he tags “Perfect Timing” featuring the talented vocalist, JeriQ.

Check out Erigga Perfect Timing ft. JeriQ Lyrics

Erigga – Perfect Timing ft. JeriQ Lyrics

[Intro]
Lost boy when don lost joy
Warri boy paper boy
Fuck that N****
Fuck that
Fuck that N****
Fuck that

[Verse 1]
Life na positioning meaning say e balance
To say you stand well by now you for don get your balance
I hear waytin u talk e no worry me oh
Lost boy dey come no dey hurry me oh
Who know when dey flow like say devil dey mess
Normal lifestyle no be say we dey use am dey oppress
But you dey vex why na dem no cut ur hand naw
You self go work naw coke no be water naw
Why you dey her DM I Dey her shower dey baff
Soap when you buy I use am wash my crack
Me and her look your matter dey Laff come still straff
Omo u bad oh una come still straff
When u rich dem go hate
When you poor humiliate
Me and you different frequencies how we wan take relate
Follow me share but your mind na to chop the whole plate
No be now Give me 5 years I go shake the whole place

[Chorus]
Perfect timing
Everything na perfect timing
Perfect timing
Everything na perfect timing
One million I get am
Two million I get am
10 million I get am
100 million self I get am get am
Perfect timing Perfect timing
Perfect timing Perfect timing
Perfect timing Perfect timing
Perfect timing

[Verse 2]
RoseGold ÄP on my mind I need me a perfect timing
No time for wasting of time check the clock perfect timing
Been waiting for so long ogem elugo perfect timing
Isi onye ocha adago during nleka perfect timing
I glow in the dark and that is fact kpakpando ka mbu
Been climbing mountains since day one ebe iga afum bu na enu ugwu
Vegetables bukwa ife anyi n’ese mana obulokwa akwukwo ugu
100 watts akwum n’okwu wotelum olu muwa ama ju
I came out from from the cell and cashed out a check perfect timing
As a Son of a teacher I’ll school you my level is outstanding
Only me Different streams of income my brand is expanding
Right hand Patek left hand Rolex perfect perfect timing

[Verse 3]
Wify close your ears e get watin I wan talk (oh oh)
Ashawo them think say I wan talk about fuck (olodooo)
Keep the iPhone just give me the stocks
Where you like go money don dey the purse
E dey with us e no dey lost come eat with us
Love thy neighbors as thy self but neighbors too dey jealous like wat tha fuck ???
Is it my fault your taking pause?
Hope no be drugs?
Guy that thinking na dust

[Chorus]
Perfect timing
Everything na perfect timing
Perfect timing
Everything na perfect timing
One million I get am
Two million I get am
10 million I get am
100 million self I get am get am
Perfect timing Perfect timing
Perfect timing Perfect timing
Perfect timing Perfect timing
Perfect timing

Listen and Watch the video below;

You May Like:

Erigga – Family Ties Lyrics

Erigga – Broke Or Rich ft. Jay Teazer Lyrics

Erigga – Vawulence Lyrics

FAQs About the lyrics to “Perfect Timing” by Erigga ft. JeriQ:

What does “Lost boy when don lost joy” mean?

  • Erigga opens with “Lost boy when don lost joy, Warri boy, paper boy,” reflecting his persona as someone from Warri who’s lived through hardships—feeling “lost” or disillusioned until he finds success and purpose through “paper” (money). It’s about overcoming struggle.

What is meant by “Life na positioning meaning say e balance”?

  • In Pidgin, it means “Life is about positioning—it’s all about balance.” Erigga emphasizes mindset, strategy, and timing in life—the right setup leads to stability and success.

Why does the chorus repeat “Perfect timing, everything na perfect timing”?

  • It’s a declaration: every achievement (“One million… Two million… Ten million… 100 million”) is the result of perfect timing. The repetition underscores the central theme that success comes when all pieces align.

What’s the significance of “Rosegold AP” and “Right hand Patek left-hand Rolex”?

  • These refer to luxury watch brands—Audemars Piguet (AP), Patek Philippe, and Rolex—symbolizing premium success. They highlight Erigga’s status, earned through careful timing and hustle.

What is Erigga referring to in verse 3 with “Ashawo them think say I wan talk about fuck”?

  • This line suggests he’s misunderstood or criticized (“Ashawo” means prostitute in Pidgin). He clarifies his message isn’t about sex or something superficial—it’s deeper, about ambition, wealth, and timing.

Subscribe to Blog via Email

Enter your email address to subscribe to this blog and receive notifications of new posts by email.

Join 10 other subscribers