Erigga – Family Ties Lyrics

Check out Erigga Family Ties Lyrics

Extremely Skilled Nigerian rapper and talented songwriter, Erigga has finally unveiled the official lyrics to his previously released single which he tags “Family Ties” starring both singers, Oga Network & Igosave.

Erigga – Family Ties Lyrics

[Verse 1]
My mommy say my son u know the devil
If no be open eye e for still dey for heaven
E no like number two e want to high e level
But today e no know among them when dey for heaven
Solution to problem no dey for bottle of beer
You sure say no be dream when we dey for here
You sure say one day person no go wake for Their
Because watin I Dey see dey make me over fear
And this is not a storybook
Teacher don teach you like you learn you like you look
But no go turn the fish when chop the worm swallow hook
Because when u go dey drag na Conner we go dey dey look
If na only food When dey make you come around

[Chorus]
E no good oh
If na only food when dey make you come around
E no good oh
If trouble dey work dey make u try dey come around
Make you show your neighbor love cos e no good oh
If na only food When dey make you come around
E no good oh

[Verse 2]
Abeg
Yo
Why e be say na only when I post better thing
Nai yu dey come around say boss give me something
Screenshot your account dey send me
But when better money dey inside you no dey send me
(Greedy people)
Why e be say we no fit share update
(Why)
Why e be say you don dey change off-late
(Why)
You no dey give unless say na babe
Na you no get but na you still do giveaway
You say hi I say hi next thing na account
Senior man your loyal girl dey here dey mount
After honorable don shift your pant
Why you no play my music for am turn am to my fan
So he fit dey help me the way e dey help you
But you no go ever gree greedy girl fuck you
Urgent 2k kill you there you dare write me again
In fact I don block you
If na only food When dey make you come around

[Chorus]
E no good oh
If na only food when dey make you come around
E no good oh
If trouble dey work dey make u try dey come around
Make you show your neighbor love cos e no good oh
If na only food when dey make you come around
E no good oh

[Verse 3]
The last control you go them give you 1 meter
You pocket am for kneeker you no tell Anita
You still come her house come thief her hair
Wicked girl no be you get 2million there
All this thing just remind me of my jazzman
I go e house for ijebu na my pastor I jam
E wan hide I say no need I understand
No be only you Nai things dey hard
Na The day I do for you I be better person
The day I no do leave am na yeye person
Before you ask ask watin you don do for me
Give man pass watin e deserve e go act funny
If na only food When dey make you come around

[Chorus]
E no good oh
If na only food when dey make you come around
E no good oh
If trouble dey work dey make u try dey come around
Make you show your neighbor love cos e no good oh
If na only food when dey make you come around
E no good oh

Listen and Watch the video below;

You May Like:

Erigga – Broke Or Rich ft. Jay Teazer Lyrics

Erigga – Vawulence Lyrics

Erigga – How Many Gyal ft. Yuang Lyrics

Subscribe to Blog via Email

Enter your email address to subscribe to this blog and receive notifications of new posts by email.

Join 10 other subscribers