Erigga – Family Ties Lyrics

Extremely Skilled Nigerian rapper and talented songwriter, Erigga has finally unveiled the official lyrics to his previously released single which he tags “Family Ties” starring both singers, Oga Network & Igosave.

Check out Erigga Family Ties Lyrics

Erigga – Family Ties Lyrics

[Verse 1]
My mommy say my son u know the devil
If no be open eye e for still dey for heaven
E no like number two e want to high e level
But today e no know among them when dey for heaven
Solution to problem no dey for bottle of beer
You sure say no be dream when we dey for here
You sure say one day person no go wake for Their
Because watin I Dey see dey make me over fear
And this is not a storybook
Teacher don teach you like you learn you like you look
But no go turn the fish when chop the worm swallow hook
Because when u go dey drag na Conner we go dey dey look
If na only food When dey make you come around

[Chorus]
E no good oh
If na only food when dey make you come around
E no good oh
If trouble dey work dey make u try dey come around
Make you show your neighbor love cos e no good oh
If na only food When dey make you come around
E no good oh

[Verse 2]
Abeg
Yo
Why e be say na only when I post better thing
Nai yu dey come around say boss give me something
Screenshot your account dey send me
But when better money dey inside you no dey send me
(Greedy people)
Why e be say we no fit share update
(Why)
Why e be say you don dey change off-late
(Why)
You no dey give unless say na babe
Na you no get but na you still do giveaway
You say hi I say hi next thing na account
Senior man your loyal girl dey here dey mount
After honorable don shift your pant
Why you no play my music for am turn am to my fan
So he fit dey help me the way e dey help you
But you no go ever gree greedy girl fuck you
Urgent 2k kill you there you dare write me again
In fact I don block you
If na only food When dey make you come around

[Chorus]
E no good oh
If na only food when dey make you come around
E no good oh
If trouble dey work dey make u try dey come around
Make you show your neighbor love cos e no good oh
If na only food when dey make you come around
E no good oh

[Verse 3]
The last control you go them give you 1 meter
You pocket am for kneeker you no tell Anita
You still come her house come thief her hair
Wicked girl no be you get 2million there
All this thing just remind me of my jazzman
I go e house for ijebu na my pastor I jam
E wan hide I say no need I understand
No be only you Nai things dey hard
Na The day I do for you I be better person
The day I no do leave am na yeye person
Before you ask ask watin you don do for me
Give man pass watin e deserve e go act funny
If na only food When dey make you come around

[Chorus]
E no good oh
If na only food when dey make you come around
E no good oh
If trouble dey work dey make u try dey come around
Make you show your neighbor love cos e no good oh
If na only food when dey make you come around
E no good oh

Listen and Watch the video below;

You May Like:

Erigga – Broke Or Rich ft. Jay Teazer Lyrics

Erigga – Vawulence Lyrics

Erigga – How Many Gyal ft. Yuang Lyrics

FAQs About Erigga “Family Ties” (featuring Oga Network & Igosave):

Who performs on “Family Ties”?

The song features Nigerian rappers Erigga, Oga Network, and Igosave. It’s a collaboration from Erigga’s 2022 album The Lost Boy.

What is the meaning behind the lyrics?

“Family Ties” delves into themes of loyalty, community, and the importance of staying connected to one’s roots. The artists speak on the significance of familial and street bonds, showcasing the role of relationships in shaping their journey. It’s both a celebration and reminder of where they came from.

When was the song released and where can I listen to it?

The song was released in 2022 on the album The Lost Boy. You can find it on YouTube and streaming platforms like Spotify .

Where can I find the full lyrics?

While official lyrics aren’t widely posted on lyric sites, some fans have shared lines on platforms like TikTok (rarely accurate or complete). The best approach is to listen carefully and cross-match with fan uploads on YouTube or lyric freelance pages. If you’re seeking precise transcription, you may need to rely on fan-built versions.

Are there standout lines or a hook everyone remembers?

Yes—listeners often recall the chorus where each artist reaffirms their commitment to “family ties,” emphasizing unity and trust. While exact quotes vary due to unofficial transcriptions, this part resonates strongly as the song’s emotional core.

Subscribe to Blog via Email

Enter your email address to subscribe to this blog and receive notifications of new posts by email.

Join 10 other subscribers