Omah Lay – Temptations Lyrics

Check out Omah Lay Temptations Lyrics

Here is the official lyrics of Temptations by Popular Nigerian singer and talented songwriter, Omah Lay.

Omah Lay – Temptations Lyrics

[Intro]
(BGRZ this is a banger)

[Verse 1]
How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn’t for you
Wetin aboy for do

[Chorus]
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

[Post-Chorus]
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

[Verse 2]
When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don’t even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together, forever

[Chorus]
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

[Post-Chorus]
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

Listen and Watch the video below;

You May Like:

Omah Lay – Understand Lyrics

Omah Lay – Safe Haven Lyrics

Omah Lay – I’m A Mess Lyrics

Subscribe to Blog via Email

Enter your email address to subscribe to this blog and receive notifications of new posts by email.

Join 10 other subscribers