Fireboy DML – Afro Highlife Lyrics

Check out Fireboy DML Afro Highlife Lyrics

Esteemed Nigerian singer, Fireboy DML has presently let out the official lyrics to his previously discharged single which he tags “Afro Highlife”.

Fireboy DML – Afro Highlife Lyrics

[Intro]
Fireboy here so
Yah, yah

[Verse 1]
They no know say we dey around
‘Cause we dey show up unannounced
But when they listen to the sound oh ah
They go start to come around
Ti n ba ti pe e, ko ma dahun
(Ti n ba ti pe e, ko ma)
Ti n ba f’owo gbe, sho ma bounce?
(Ti n ba f’owo gbe, sho ma)
I know you love the way I sound oh ah
Oya turn around

[Pre-Chorus]
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so

[Chorus]
Won ni pe kileleyi?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbе de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wеtin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Zaki oya give them oh
Arabaribiraba

[Verse 2]
See everybody wants to faaji
Na why dem dey call me alhaji
I know you just dey realize
The music makes me feel alive
Give them the bass
(They must to dance)
And if you give them the guitar
(And dem go dance)
Abegi play the trumpet oh
(They must to dance)
Make dem know who we are
(And dem go dance)

[Pre-Chorus]
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so

[Chorus]
Won ni pe kileleyi oh?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Oya give them oh
Arabaribiraba

[Outro]
They must to dance
And dem go dance
They must to dance
And dem go dance, dance
Afro highlife oh afro
Afro highlife oh afro

Listen and Watch the video below;

You May Like:

Fireboy DML – Timoti Lyrics

Fireboy DML – Compromise ft. Rema Lyrics

Fireboy DML – Diana Lyrics

Subscribe to Blog via Email

Enter your email address to subscribe to this blog and receive notifications of new posts by email.

Join 10 other subscribers