Contents
Check out Erigga Ballads Of A Lost Boy (Word Poetry) Lyrics
Charming Nigerian rapper and talented songwriter, Erigga has officially spill out the lyrics to his previously released single which he tags “Ballads Of A Lost Boy (Word Poetry)”.
Erigga – Ballads Of A Lost Boy (Word Poetry) Lyrics
My name na Erigga
For those wey just enter my school of thought The things we thought before motivation We’ve been on top But I’m still lostLost in my thought
Finding fault Is it mine? Is it yours? Funny thought Before the story drop why don’t we take some shotsWarri crisis 1997 enter 1999 really shape my thinking
Lost a lot of my bros and sists in a blinking Forget the oil for ground, I refine the one for my head Made money but I’m still lostPart of my still lost
Toast to the thinking “entitlement go make us rich” People switch like fake yansh and real yansh It’s hard to tell which is whichLost in the women and the drinking smoking and hoping
That one day my government go serve me Dem no tell me before I switch to investing in myself Empty my savings 1999 for okumagba avenue 9 Erieovo Deepest part of the getto, darkest, everyone knowAfrica wake e dey happen
People dey hear the voice now e dey happen Brezz go blow small small politicians yansh go open show Fowl dey beat ole fowl, e dey happen Sleeping sons of Jacob wake up, e dey happen Everyday for the thief but one dey for who catch am, e dey happenErigga too good God make dem dash am
With all the things he’s been through Nothing scratch am When God say na your time na your timeNo matter the continent you find yourself or anywhere you dey
Na still your time ’cause na thesame time But at the same time we dey grindI know people when tell me say my album go flop
Fast forward them shock to see am they pop I rather dey on top chart than on top your girl Money na the only friend we fit rely on wellNa me be that basket way dem de use fetch water
Just to disgrace bucket, stop playing with meIf you dey go through alot my brother go come, stop playing with me
We have all been through there no use sub me, disturb me Na beggie biggie make you feel say ur brother stingyEntitlement na disease enter pharmacy
For am to pain I gats talk am for pidgin Nobody owe you chi chi so brother namaste2016 I dey cell dey think my life
Dey write for wall I swear I almost mentos For matter way no concern me, naso them find me Hand cuff me like arm robber when dey pem tools That was then I no sure say e fit happen againI’m wiser now money dey I can’t complain
Never to catch falling knife leave them make dem talk Na ribina una be, we no be God We no be blood A king and a slave for it is both our duties to serve others Ballads of a lost boyThe movement just dey start
Una go soon dey take orders AbegListen and Watch the video below;
You May Like:
Erigga – PTSD ft. Odumodublvck Lyrics
Erigga – A Girl Called Grace ft. Jay Teazer Lyrics
Leave a Reply