Bella Shmurda – New Born Fela Lyrics

Here is the official lyrics of New Born Fela by Nigerian Afrobeats singer and talented songwriter, Bella Shmurda.

Check out Bella Shmurda New Born Fela Lyrics

Bella Shmurda – New Born Fela Lyrics

[Intro]
Oh yeah yeah yeah
Oh yeah

[Verse 1]
Used to the good life
I never pray for the bad time
You know money good sha
Anything wey stress I no like sha
No thank me don’t mention
I just wanna love you intentional (love you intentional)
No pressure no tension
I just wan love you exceptional (love you exceptional)

[Pre-Chorus]
Mother Fucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I know girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

[Chorus]
I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don’t matter
I be naija don dada
Baby sho wapa , Emi kon fela
Call me jigga, I no get dada
Love my cigar, do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello!

[Verse 2]
Oya kilotunfeso, abaso
Kulukulu so, miogbowon
Oya kilonso, mio ran wan
Miolejo, mio moto
Gongo aso, kutupa awu
Wangelewa tobarimi loru
Ayen lo to barimi l’osun
Kosewu na me go ball you

[Pre-Chorus]
Mother Fucking Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

[Chorus]
I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don’t matter

[Outro]
Jesu go to calvary
No alawee, just for your sins
Don’t make me your enemy
Many things I see, life koma easy

Listen and Watch the video below;

You May Like:

Omah Lay – Tell Everybody ft. Tay Iwar Lyrics

Omah Lay – Attention ft. Justin Bieber Lyrics

Omah Lay – Never Forget Lyrics

(FAQs) About Bella Shmurda’s song “New Born Fela”:

What inspired the title “New Born Fela”?

The title pays homage to the legendary Nigerian musician Fela Kuti, known for his Afrobeat genre and activism. Bella Shmurda positions himself as a “new-born” version of Fela, blending musical innovation with social consciousness.

What is the central theme of the song?

“New Born Fela” reflects Bella Shmurda’s journey from humble beginnings to fame. It delves into themes of resilience, ambition, and staying true to oneself amidst challenges. The song also critiques societal issues, drawing parallels to Fela Kuti’s style of addressing political matters through music.

Who produced “New Born Fela”?

The track was produced by Fancy Beats, a frequent collaborator with Bella Shmurda.

Where can I find the lyrics to “New Born Fela”?

The lyrics are available on platforms like Shazam shazam.com and Musixmatch.

Has Bella Shmurda performed “New Born Fela” live?

Yes, Bella Shmurda has included “New Born Fela” in his live performances, showcasing it during his concerts and music festivals.

Subscribe to Blog via Email

Enter your email address to subscribe to this blog and receive notifications of new posts by email.

Join 10 other subscribers