Lade – Enjoy Lyrics

Check out Lade Enjoy Lyrics

Fabulous Nigerian songstress and music composer, Lade has officially dropped the lyrics to her previously discharged single which she tags “Enjoy”.

Lade – Enjoy Lyrics

ENJOY – Ladé
Ehen this message is from the federal ministry of enjoyment
I wan dey rest like say na only me dey
chop life belleful fly oversea for holiday
when I been dey find the money Dem no send me then
life wire lomo naa na me dey tension Dem
Wake up and groove
life no get part two you know what to do
get in the mood
kpai no dey give warning life wait for nobody
I just wan dey relax, enjoy, make nobody stress this body
kin sha ma Shey bayi Shey bayi
make nobody worry me ooo
Rejoice ooo anytime I wake I rejoice ooo
if I reason Wetin I don see, e fit to weak person
Make I dance ooo comot body and shake something
I no kuku kill somebody allow me make I spend my money
Wake up and groove
life no get part two you know what to do
get in the mood
kpai no dey give warning life wait for nobody
I just wan dey relax, enjoy, make nobody stress this body
kin sha ma Shey bayi Shey bayi
make nobody worry me ooo

Listen and Watch the video below;

You May Like:

Seyi Vibez – IQ Lyrics

Seyi Vibez – Go Low Lyrics

Seyi Vibez – Ogochukwu Lyrics

Subscribe to Blog via Email

Enter your email address to subscribe to this blog and receive notifications of new posts by email.

Join 10 other subscribers