T.I Blaze – Fire Down ft. Camidoh Lyrics

Here is the official lyrics of Fire Down by Outstanding Nigerian singer and talented performer, T.I Blaze featuring Camidoh.

Check out T.I Blaze Fire Down ft. Camidoh Lyrics

T.I Blaze – Fire Down ft. Camidoh Lyrics

[Intro]
Mm-ah
Ohh-oh
Mm-mm, mm-ah
(Spyyy, Spyyy)
Oh, oh, yeah
Midoh, Midoh, Midoh
Oh-oh, oh-ohh, oh-yeah
Oh-yeah

[Chorus]
Bad man just wan love you (yeah-yeah)
Bad man no fit tire (ayy)
I no fit say I dey like, it’s normal
But, your body fire down (but, your body fire down)
And, if dem boys dem call you (no-no), I go start to para gan (no-no)
I go start wahala gan (no-no)
E go burn their father gan

[Post-Chorus]
Omo toh fine, omo toh shan
What you gon’ do for me? (what you gon′ do?)
I don′t even care if na threesome
Tori o fi idiyen yi mi l’ori (uh-uh, uh)
I need a girl wey no waste time
Girlie wey no waste time
Girlie wey go love me from sunrise, chill baby, wait till sun dawn

[Verse]
I need a girl wey no waste time
Girlie wey no waste time
Girlie wey go love me from sunrise, chill baby, wait till sun dawn
And, if you dey close, you go see the sign
When we rough, boy go see the light
One of us two when I check the time
Ayy, nobody get two lives
Everybody looking for that one person
One person wey no go close kitty
When they lock us all down
She go hold your back and make sure say you′re alright
I get one kele wey love me for Ghana
Only thing she wants is my new designer
She no dey come out, no man fit to sight her
She rolls my weed and I pass her the lighter
Sokoto (ahh), she dey my body like shokoto
Me and you forever, we go jogodo
Bad man no rush, take it slow, slow, slow

[Chorus]
Bad man just wan love you
Bad man no fit tire (oh no)
I no fit say I dey like, it’s normal
But, your body fire down (but, your body fire down)
And, if dem boys dem call you (no-no), I go start to para gan (no-no)
I go start wahala gan (no-no)
E go burn their father gan

[Post-Chorus]
Omo toh fine, omo toh shan
What you gon′ do for me? (what you gon’ do?)
I don’t even care if na threesome
Tori o fi idiyen yi mi l′ori (uh-uh, uh)
I need a girl wey no waste time
Girlie wey no waste time
Girlie wey go love me from sunrise, chill baby, wait till sun dawn

[Post-Chorus]
I need a girl wey no waste time
Girlie wey no waste time
Girlie wey go love me from sunrise, chill baby, wait ’til sun dawn
And, if you dey close, you go see the sign
When we rough, boy go see the light
One of us two when I check the time
Ayy, nobody get two lives

[Outro]
And, if you no close, you go see the sign (you go see the sign)
I go see the light (I go see the l-ight)
Quarter past when I check the time (mm-yeah)
Nobody get two lives
You know Blaze, you go see the sign (you go see the sign)
They go see that light (see that light)
Quarter past when I check the time (ayy)
Nobody get two lives, two lives, two lives, yeah
Oh-wey, oh-wey
T.I Blaze
′Midoh, omo

Listen and Watch the video below;

You May Like:

T.I Blaze – Kilo ft. Skiibii Lyrics

T.I Blaze – Play ft. Fave Lyrics

T.I Blaze – Vigure Lyrics

FAQs About “Fire Down” by T.I Blaze ft. Camidoh:

What does “fire down” mean in the song? 

In the chorus, T.I Blaze sings:

“But, your body fire down”

This is Nigerian/West African slang meaning someone is extremely attractive or “hot.” Essentially, he’s praising the woman’s alluring appearance and passion.

Who are the artists and what’s their background?

  • T.I Blaze (Akintunde Abiodun Timileyin), born Feb 16, 2000, is a Nigerian Afropop singer who gained recognition with his hit “Sometimes” in 2021.

  • Camidoh (Raphael Camidoh Kofi Attachie), born Jan 21, 1994, is a Ghanaian Afropop/R&B singer.

Both are known for blending Afrobeat rhythms with catchy melodies.

What’s the theme of the song?

“Fire Down” is a blend of love, admiration, and loyalty. T.I Blaze highlights desire (“your body fire down”), supports a strong partner (“Girlie wey no waste time”), and emphasizes protecting the relationship (“if dem boys dem call you … I go start wahala gan”).

What are some standout lyrics?

  • Chorus hook:

    “Bad man just wan love you… your body fire down”
    A bold declaration of infatuation.

  • Verse 1:

    “Everybody looking for that one person… She go hold your back and make sure say you’re alright”
    Celebrates finding a loyal partner who stands through thick and thin.

  • Colorful imagery:

    “She rolls my weed and I pass her the lighter… Sokoto, she dey my body like shokoto”
    Reflects relaxed, intimate vibes – rolling weed, being snug like traditional Sokoto clothing.

Where can I listen to and sing along with the full lyrics?

You can stream the song or view the lyrics on platforms like NotjustOk, Shazam, Spotify, or Apple Music:

  • NotjustOk provides the full lyrics and is a go-to source

  • Shazam also displays the complete lyrics alongside the audio

Subscribe to Blog via Email

Enter your email address to subscribe to this blog and receive notifications of new posts by email.

Join 10 other subscribers