Fireboy DML – Bandana ft. Asake Lyrics

Esteemed Nigerian singer and talented songwriter, Fireboy DML has officially unleashed the lyrics to his previously hit single which he tags “Bandana” featuring the popular songster, Asake.

Check out Fireboy DML Bandana ft. Asake Lyrics

Fireboy DML – Bandana ft. Asake Lyrics

[Intro]
P-

[Pre-Chorus]: Fireboy DML
Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ‘06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me

[Verse 1]: Fireboy DML
I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey
But I’m never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly

[Chorus]: Asake
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money

[Verse 2]: Fireboy DML
I’m never weak
I never cease
Till eternity
I’m on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup

[Pre Chorus]: Fireboy DML
But lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ‘06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)

[Chorus]: Asake
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money

Listen and Watch the video below;

You May Like:

Asake – Joha Lyrics

Mavins – You Lyrics 

Mavins – Jara Lyrics

FAQs About the Song “Bandana” by Fireboy DML featuring Asake:

What is the song “Bandana” about?

“Bandana” is an Afrobeat track that delves into themes of self-confidence, resilience, and the journey to success. The lyrics reflect the artists’ experiences of rising from humble beginnings to achieving fame, emphasizing the importance of faith and determination. Both Fireboy DML and Asake express gratitude and assertiveness in their verses, celebrating their progress and the challenges they’ve overcome.

Who are the artists behind “Bandana”?

“Bandana” is a collaboration between Nigerian artists Fireboy DML and Asake. Fireboy DML, born Adedamola Oyinlola Adefolahan, is known for his Afrobeat and R&B fusion, while Asake, whose real name is Ahmed Ololade, is recognized for his unique blend of Afrobeat and Fuji influences. The two artists are signed under YBNL Nation and have previously known each other since their university days at Obafemi Awolowo University in Ilé-Ifẹ̀.

When was “Bandana” released?

“Bandana” was released on July 14, 2022, as the fourth and final single from Fireboy DML’s third studio album, Playboy.

What is the significance of the song’s title, “Bandana”?

The title “Bandana” symbolizes the artists’ connection to their roots and the street culture that influenced their rise to fame. In the song, the bandana represents a badge of honor and resilience, reflecting their journey and the challenges they’ve faced.

How did “Bandana” perform commercially?

“Bandana” achieved significant commercial success. It topped the Nigeria Top 100 chart, becoming Fireboy DML’s longest-running No. 1 single, and set a record for the biggest jump to No. 1 on the charts, with 4.48 million on-demand streams in a single week and a radio reach of 67.7 million . The song also ranked No. 2 on the TurnTable End of the Year Top 100 of 2022 .

Subscribe to Blog via Email

Enter your email address to subscribe to this blog and receive notifications of new posts by email.

Join 10 other subscribers