Mavins – Amina Lyrics

Acknowledged Nigerian music label, Mavins Record has finally unveil the lyrics to their recently discharged single tagged “Amina” featuring the popular singers, Bayanni, Crayon, DJ Big N, Ayra Starr & Rema.

Check out Mavins Amina Lyrics

Mavins – Amina Lyrics

[Intro]
Vibez
Mavins

[Chorus]: Rema
Tell me if you’re available
Me I wan link you girly oh
Me I no fit dey solo-lo
Make we run our thing on the low
Amina oh-ah Amina
Say na you wey dey ginger me now
Amina oh-ah Amina
Say na you wey dey ginger me now ah

[Chorus]: Rema
Tell me if you’re available
Me I wan link you girly oh (‘Ly oh)
Me I no fit dey solo-lo (Solo)
Make we run our thing on the low
Amina oh-ah Amina (Ah, ah)
Say na you wey dey ginger me now (Ah, ah)
Amina oh-ah Amina (Mia)
Say na you wey dey ginger me now ah

[Verse 1]: Ayra Starr & Rema
Mhm
Big bag, big vibes, big cheques
I kon wear knickers
I wear my Jimmy Choo, drink booze
With my goons and sip on liquor
Pull up in a Rover
So fine dem go shout Jehovah (Hey)
Mm, the money I dey chase am (Hey)

[Bridge]: Rema
Ewiriwiriweriye
Hey, ewiriwiriweriye
Fine girl asempete
Come baby girl malo nogede
Spekele, spekele (Ahh)
Why you dey from I go knack you ogede
You go feel my thing inside your belle

[Chorus]: Rema
Tell me if you’re available
Me I wan link you girly oh
Me I no fit dey solo-lo
Make we run our thing on the low
Amina oh-ah Amina
Say na you wey dey ginger me now
Amina oh-ah Amina
Say na you wey dey ginger me now ah

[Refrain]: Rema & Bayanni
Killy me, killy me (Hmm)
Girl you fit killy me (Killy me with body)
Ki-killy, ki-killy (Huh)
Ki-killy, ki-killy (Hm egbami)
Accident e, accident e (When you jam me)
I sabi vulcanizer wey go pump your tyre, na me (Bayanni)

[Verse 2]: Bayanni
Ekelebe don burst oh
Kuku kill me, kuku kill me oh
E be you I wan chop oh
They wan see me
Them no fit reach oh
Wait na, wait na
E be you I dey chase na, chase na
Girly make I hold your waistline, hm, yeah

[Verse 3]: Crayon & Rema
Girly be my akanchwa
Come make I chop you like ofe sala (Ha)
Your body na raise to power (Ha)
Come make I give you the shower (Ha)
When I pull up in the club with me guys
So you know say we fresh like bow wow (Ha)
O girl you dey make me dey mental (Yeah)
Shebi I dey make you dey mara (Ha)

[Chorus]: Rema
Tell me if you’re available
Me I wan link you girly oh (‘Ly oh)
Me I no fit dey solo-lo (Solo)
Make we run our thing on the low
Amina oh-ah Amina (Ah, ah)
Say na you wey dey ginger me now (Ah, ah)
Amina oh-ah Amina (Mia)
Say na you wey dey ginger me now ah

[Outro]
Here we go, yeah
This one goes out to the special ladies
You’re beautiful
You’re nicely made
And that’s facts

Listen and Watch the video below;

You May Like:

Mavins – Won Da Mo Lyrics

Mavins – All I’m Saying Lyrics

Mavins – Ogini Na Fio Lyrics

FAQs About “Amina” by Mavins:

Who are the featured artists in “Amina” by Mavins?

Answer:
“Amina” is a track from the Mavins All-Star album “Chapter X”, and it features Ayra Starr, Rema, Crayon, Bayanni, Boy Spyce, LADIPOE, and Magixx. These artists are all signed under Mavin Records, led by music executive Don Jazzy.

What is the song “Amina” by Mavins about?

Answer:
“Amina” is a love-themed Afrobeat song where the artists express deep admiration and desire for a woman named Amina. The lyrics center on affection, loyalty, and the willingness to go to great lengths for love.

What genre is “Amina” by Mavins?

Answer:
The song “Amina” falls under the Afrobeats genre, incorporating a mix of Afropop, R&B, and hip-hop elements. It reflects the signature Mavin Records sound—melodic, rhythmic, and culturally rich.

When was “Amina” released?

Answer:
“Amina” was released on December 2, 2022, as part of the Mavin Records’ 10th anniversary album titled “Chapter X”.

Where can I find the full lyrics to “Amina” by Mavins?

Answer:
You can find the full lyrics to “Amina” on popular lyrics websites such as Genius, Musixmatch, or Boomplay, or by streaming the song on platforms like Spotify, Apple Music, and YouTube, where lyrics may be synced with playback.

Subscribe to Blog via Email

Enter your email address to subscribe to this blog and receive notifications of new posts by email.

Join 10 other subscribers