T.I Blaze – Alone ft. Bella Shmurda Lyrics

Here is the official lyrics of Alone by Nigerian Afropop singer and talented songwriter, T.I Blaze featuring Bella Shmurda.

Check out T.I Blaze Alone ft. Bella Shmurda Lyrics

T.I Blaze – Alone ft. Bella Shmurda Lyrics

Mm-ah, ah
(En′-En’-En)
Oh no-no, no

(En′-En’-En’-Enta)
Mm-ah-mm, uh
(Chop alone)
(Alone, alo-o-ne, alone)
(Oh-uh, ah-yeah, oh-uh)
Uh-uh, uh, oh-ah, uh

Nobody send your papa, send your mama
T′oba kan e, rora g′apa oh
B’oba kan iwaju, ma ta
Bo′kan eyin, ma ta
Last last, na your matter oh
But, when e red oh, my friend oh
Na so nothing don dey the rest oh
Make you no later find wetin rent, any rent oh

Shebi na who get, no dey chop alone
Alone, alo-o-ne, alone
Oh-uh, ah-yeah, oh-uh (ah-yeah)
Na who get enough wey dey get glow (get glow)
E choke (e choke)
E be scope (oh-oh)
My brother, no be so
My brother, no be so oh-ohh
Owo epo l’araye nla

Omo, moti trabaye
Gimme visa, make I run away
I no fit to come again
I don tire to dey suffer again
I′m omo Otedola, with Fashola
Moti f’okee sh′ola

I’m getting dollar, Rolling Dollar, eyan Ejishola
Little little liquor, never pain you like ah Pinpop, ah
I see you on TikTok, you shake your yansh, it’s like ah ting zong
Come and take my pains away
Run away, make me fly away
I no go fit come again, con suffer and dey cry again

Shebi na who get, no dey chop alone
Alone, alo-o-ne, alone
Oh-uh, ah-yeah, oh-uh (ah-yeah)
Na who get enough wey dey get glow (get glow)
E choke (yeah-ayy, yeah)
E be scope
My brother, no be so
My brother, no be so oh-ohh
Owo epo l′araye nla

Shebi na who get, no dey chop alone
Alone, alo-o-ne, alone
Oh-uh, ah-yeah, oh-uh
(En′-En’-En)
Na who get enough wey dey get glow (get glow)
E choke (yeah-ayy, yeah)
E be scope
My brother, no be so
My brother, no be so oh-ohh
Owo epo l′araye nla

Listen and Watch the video below;

You May Like:

T.I Blaze – My Life Lyrics

T.I Blaze – Frenemies ft. Ladipoe Lyrics

T.I Blaze – Fire Down ft. Camidoh Lyrics

FAQs About “Alone” by T.I Blaze featuring Bella Shmurda:

When was “Alone” released and what album is it from?

“Alone” dropped in 2022, and it’s featured on T.I Blaze’s album El Major under Dvpper Music.

Who wrote and produced the song?

The track was written by T.I Blaze (Akinbiyi Ahmed, Olanrewaju Adeyemi) and produced by Enta.

What is the meaning or theme of the song?

“Alone” explores the idea that those with nothing don’t share, while those with plenty shouldn’t “chop” (spoil themselves) alone. It’s a message about solidarity and leveling up, encouraging people to rise together rather than in isolation. Got to “chop” together when you’re thriving.

What’s the catchy chorus/lyrics?

A key chorus goes:

Shebi na who get, no dey chop alone
Alone, alo-o-ne, alone
Oh-uh, ah‑yeah, oh-uh
Na who get enough wey dey get glow…

It emphasizes that when you’ve got enough to shine, you shouldn’t be alone on that brightness.

What’s the song’s vibe—tempo, key, duration?

“Alone” runs about 2 minutes 25 seconds, set in F major at 95 BPM (or 190 BPM if doubled). It’s moderately energetic, very danceable, with a 4/4 time signature—perfect for Afropop/Street‑pop fans.

Subscribe to Blog via Email

Enter your email address to subscribe to this blog and receive notifications of new posts by email.

Join 10 other subscribers