Ayra Starr – Rush Lyrics

High-profile Nigerian singer and talented songwriter, Ayra Starr has presently discharged the official lyrics to her previously released single which she tags “Rush”.

Ayra Starr – Rush Lyrics

[Verse 1]
Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle of you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey for say I too righteous
No come dey form say you too like us

[Pre-Chorus]
Me no get time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush
E dey rush well well
E bе much
Na God dey make my tap, e dеy rush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype, everybody dey crush
There’s no dulling with us (There’s no dulling with us)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa ri pa pa ri

[Verse 2]
Jofunmi Japata
I dey go Ghana
You never touch
You dey form papas
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I’m the one
Ajeh ajeh
Can never take my cake away
You can’t count my grace
I just dey my lane
I just dey my lane

[Pre-Chorus]
Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat mi mind on my money
Make you dance like poco lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no won hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
No be hype, everybody dey crush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us

[Outro]
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
No be hype, everybody dey crush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us (There’s no dulling)

Listen and Watch the video below;

You May Like:

Oxlade – KU LO SA (Remix) ft. Camila Cabello Lyrics

Oxlade – KU LO SA Lyrics

Ajebo Hustlers – Dreams Lyrics

(FAQs) About Ayra Starr’s hit song “Rush” :

What is the main theme of “Rush”?

“Rush” centers on themes of ambition, self-confidence, and resilience. Ayra Starr emphasizes the importance of hard work and determination in achieving success, while also dismissing negativity and embracing self-assurance. The song serves as an anthem for those striving to overcome obstacles and pursue their dreams with unwavering focus.

What does the phrase “E dey rush” mean?

The phrase “E dey rush” is Nigerian Pidgin English, translating to “It’s coming in quickly” or “Things are happening fast.” In the context of the song, it reflects Ayra Starr’s experiences of rapid success and the swift realization of her dreams. She describes being in a state of reflection, zeal, and gratitude as everything she envisioned unfolds rapidly.

What is the significance of the “Rush” music video?

The music video for “Rush” visually complements the song’s themes of hustle, glamour, and self-confidence. It features Ayra Starr in various settings, from opulent mansions to bustling street scenes, reflecting different facets of her life and career. The video also incorporates elements of African culture, celebrating the continent’s beauty and diversity.

Who were the key contributors to “Rush”?

“Rush” was written by Ayra Starr (Oyinkansola Sarah Aderibigbe) and Prince Omoferi. The production was handled by Andre Vibez and Hoops. Andre Vibez, born Alexander Uwaifo, is a Nigerian music producer known for his work in the Afrobeats genre and is associated with Mavin Records.

How did “Rush” perform commercially and critically?

“Rush” achieved significant commercial success, charting in multiple countries. It reached number 24 on the UK Singles Chart and secured top positions in France, South Africa, and other regions. The song also earned Ayra Starr her first Grammy nomination at the 66th Annual Grammy Awards for Best African Music Performance.

Subscribe to Blog via Email

Enter your email address to subscribe to this blog and receive notifications of new posts by email.

Join 10 other subscribers