Famous Nigerian singer and talented songwriter, Portable has recently smashed out the official lyrics to his trending new single which he tags “Apostle”.
Check out Portable Apostle Lyrics
Portable – Apostle Lyrics
[Intro]
Apostoli must to hear this (ilu)
Oromi dori o dori, o dori pastor o
Pelu awon omo ijo
Omo olalomiage nio
Dem call me portable babe o
Shoka lo se beat
Pastor no wan go heaven again o
Comot your eye for church money
Na pastor get am
Members donated bulletproof car for the pastor
And the same pastor got attack by who
By unknown gunmen
Security wey dey guide pastor o
Dem no get bulletproof car
Members wey dey follow pastor o
Dem no get bulletproof car
Only pastor and family
Dem dey use bulletproof car
[Chorus]
Pastor no wan go heaven
Why you no wan heaven
Pastor no wan go heaven again o
(Apostoli must to hear this)
Apostoli must to hear this
(Apostoli must to hear this)
Pastor no wan go heaven
Why you no wan heaven
Pastor no wan go heaven again o
[Verse 2]
Member worshiping their pastor
Dem never wise up
Securityn’t get bulletproof car
Many people peme leyin pastor o
Only pastor no die o
Ase omo oro ni pastor o
Member still celebrated the incident as a miracle o
Bulletproof car save the pastor not a miracle o
(Apostoli must to hear this)
Apostoli must to hear this
(Apostoli must to hear this)
Pastor no wan go heaven
Why you no wan heaven
Pastor no wan go heaven again o
Pastor no wan go heaven
Why you no wan heaven
Pastor no wan go heaven again o
[Verse 3]
Comot your eye for church money
Na pastor get am
Eni tio gbon lawe ma n gbo
Iwo na ma dira o
Pastor pade oluwo awo rawo na se pade lado
Emi ati pastor o
Ajo ma n pade nibi tan ti se ogun owo
Won lo fi ejomi sun Babalawo
Ko mope fans mi ni Babalawo
O mu ejo mi do do alfa
Emi ati Alfa n lajo ma faja o kini mafaaja o
Pastor no wan go heaven
Why you no wan heaven
Pastor no wan go heaven again o (ilu)
(Apostoli must to hear this)
Apostoli must to hear this
(Apostoli must to hear this)
(Apostoli must to hear this)
(Apostoli must to hear this)
(Apostoli must to hear this)
Listen and Watch the video below;
You May Like:
(FAQs) About the Song “Apostle” by Portable:
Who is the artist behind the song “Apostle”?
Answer:
The song “Apostle” is by Portable (Zazu Zeh), a Nigerian street-hop singer known for his controversial persona and raw, energetic style of music.
What is the main message in the lyrics of “Apostle”?
Answer:
The lyrics of “Apostle” revolve around Portable’s frustration with hypocrisy and injustice in society, particularly among religious leaders and the public. He criticizes people who pretend to be righteous but engage in wrongdoing behind closed doors. The song emphasizes truth, struggle, and street credibility.
Are there any religious references in “Apostle”?
Answer:
Yes, the title “Apostle” itself is a religious reference, and throughout the song, Portable references clergy and Christian themes, often sarcastically. He uses these references to question the morality of certain self-proclaimed religious leaders.
Is “Apostle” a gospel or secular song?
Answer:
Despite its title and religious overtones, “Apostle” is a secular song. It uses spiritual language and imagery to deliver a message about real-life struggles, hypocrisy, and street justice, rather than promoting religious worship.
What genre does “Apostle” fall under?
Answer:
“Apostle” falls under the genre of Street-hop / Afro-street—a subgenre of Afrobeat popularized in Nigeria. It features heavy percussion, street lingo, and a raw vocal delivery, characteristic of Portable’s music style.
Leave a Reply