Esteemed Nigerian singer, Fireboy DML has presently let out the official lyrics to his previously discharged single which he tags “Afro Highlife”.
Check out Fireboy DML Afro Highlife Lyrics
Fireboy DML – Afro Highlife Lyrics
[Intro]
Fireboy here so
Yah, yah
[Verse 1]
They no know say we dey around
‘Cause we dey show up unannounced
But when they listen to the sound oh ah
They go start to come around
Ti n ba ti pe e, ko ma dahun
(Ti n ba ti pe e, ko ma)
Ti n ba f’owo gbe, sho ma bounce?
(Ti n ba f’owo gbe, sho ma)
I know you love the way I sound oh ah
Oya turn around
[Pre-Chorus]
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so
[Chorus]
Won ni pe kileleyi?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbе de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wеtin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Zaki oya give them oh
Arabaribiraba
[Verse 2]
See everybody wants to faaji
Na why dem dey call me alhaji
I know you just dey realize
The music makes me feel alive
Give them the bass
(They must to dance)
And if you give them the guitar
(And dem go dance)
Abegi play the trumpet oh
(They must to dance)
Make dem know who we are
(And dem go dance)
[Pre-Chorus]
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so
[Chorus]
Won ni pe kileleyi oh?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Oya give them oh
Arabaribiraba
[Outro]
They must to dance
And dem go dance
They must to dance
And dem go dance, dance
Afro highlife oh afro
Afro highlife oh afro
Listen and Watch the video below;
You May Like:
Fireboy DML – Compromise ft. Rema Lyrics
FAQs about Fireboy DML – Afro Highlife Lyrics:
What is the meaning of “Afro Highlife” by Fireboy DML?
Answer:
“Afro Highlife” blends traditional Highlife rhythms with modern Afrobeat sounds. The lyrics celebrate love, culture, and vibrant African musical heritage, expressing Fireboy’s signature style of soulful storytelling.
Where can I find the official lyrics for “Afro Highlife” by Fireboy DML?
Answer:
Official lyrics can often be found on verified music lyric websites like Genius, AZ Lyrics, or on Fireboy DML’s official platforms such as his website or verified YouTube channel.
Who wrote “Afro Highlife”?
Answer:
“Afro Highlife” was written by Fireboy DML himself, with possible collaboration from producers or songwriters involved in the creation of the track, typical for most of his songs.
What genre does “Afro Highlife” fall under?
Answer:
“Afro Highlife” is a fusion of Afrobeat and Highlife, showcasing upbeat rhythms and melodic elements traditional to West African music but with a modern Afrobeat twist.
Is there a music video for “Afro Highlife” by Fireboy DML?
Answer:
Yes, Fireboy DML often releases official music videos on his YouTube channel or VEVO page. You can check his verified accounts for the official “Afro Highlife” video.
Leave a Reply