Burna Boy – Common Person Lyrics

Widely praised Nigerian singer and record producer, Burna Boy has presently disclose the official lyrics to his previously released single which he tags “Common Person”.

Check out Burna Boy Common Person Lyrics

Burna Boy – Common Person Lyrics

[Intro]
(Bong)
(Bong killa)

[Verse 1]
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role pass my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role pass my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days whеre no get nothing at all
Mm, balanso

[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso

Intstrumental Bridge

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role pass my own

Listen and Watch the video below;

You May Like:

Burna Boy – Dirty Secrets Lyrics

Burna Boy – Kilometre Lyrics

Burna Boy – It’s Plenty Lyrics

FAQs About Burna Boy “Common Person”:

What is the main message of “Common Person” by Burna Boy?

The song celebrates humility and hard work. Burna Boy identifies with the everyday struggles of the average Nigerian, highlighting that despite fame, he is still a “common person” who performs ordinary tasks like fetching water and sweeping.

What language(s) are used in “Common Person”?

The lyrics blend Pidgin English with standard English, reflecting the local Nigerian flavor while maintaining global accessibility.

Is “Common Person” based on real-life experiences?

Yes. Burna Boy often infuses personal and societal experiences into his music. In this track, he draws from the life of ordinary Nigerians to show empathy and shared humanity.

What genre is “Common Person”?

“Common Person” is a fusion of Afrobeat and Highlife, laced with live instrumentation, creating a laid-back yet soulful groove.

On which album can I find “Common Person”?

“Common Person” is part of Burna Boy’s 2022 album “Love, Damini.” It is one of the standout tracks that resonate deeply with fans for its emotional and cultural relevance.

Subscribe to Blog via Email

Enter your email address to subscribe to this blog and receive notifications of new posts by email.

Join 10 other subscribers